It is well known that Africans love speaking in parables and proverbs. Moreso the most widely accepted lingual franca among the masses is the Pidgin. Therefore , we present you with the silliest and wisest proverbs in Pidgin.
Man wey naked no dey put hand for pocket
translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions.
Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
translation:You Can’t Run Away From Your
Destiny
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
translation:Keep calm! Nothing last forever
Cow wey dey in a hurry to go America go come
back as corn beef
translation:Just be patient. Let the game
come to you. Don’t rush!
Akara and moin moin get the same parent na
wetin dey pass tru make dem different
translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish.
Wetin consign agbero with overload or malu
cow with face cap?
translation:Mind your business.
If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
translation:Mind your business.
If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
translation:Make something good out of a bad experience
I get am before No be property
translation: stop living in the past and start
living in the present.
If person too tey for party e go follow dem wash plate
translation:Don’t outstay your welcome
Rolling stone,ofcourse na person push am now!
translation:There is always a reason for
something
Craze no hard to form,na the trekking be wahala
translation:Easier said than done
No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.
translation:Calm down,your temper won’t solve the problem
Every mallam with em own kettle,every hausaman
with em own radio.
translation:Every man for himself
You no need cutlery to chop slap
translation:You don’t need my translation
to understand this,lol
Okpolo eye no be open eye
l translation: Having Big eyes doesn’t make
you civilised,lol
Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
translation:let d sleeping dog lie
Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am.
translation:Every action has a consequence..
No comments:
Post a Comment